Which channel is emmanuel tv




















Di pastor during prophesy time for service say "E get one gentleman for here, you get di spirit of man, you be man but you no how dis thing take happun. You wan settle down but you get heart for man. Di spirit of man dey torment you, you no fit help yourself. E get one time you get woman for your life but you no get time for her. Di spirit of man dey toment you, come out for deliverance. Di man come out and confirm say na true wetin di man of God tok.

E say im dey attracted to man, get relationship wit man. E say di sprit go dey tell am to mingle wit man and e don dey torment am for more dan 20 years. E add join say im go draw tattoo for hand to take attract men and get affair wit dem, even if dem no return im lust, e go dey do am to get sex wit animals. For di announcement of di suspension for dia Twitter page, di ministry clear am say "Emmanuel TV mission na to share di love of God wit everyone - e no mata di race or religion - and dem strongly oppose all forms of hate speech!

We don get long and fruitful relationship wit YouTube and believe say dem hurry make di decision. Wia dis foto come from, others. According to reports, di channel get over 1,, subscribers and ,, views before e chop suspension and e dey among di largest and most watched Christian ministry on top di video-sharing platform.

Pastor T. Facebook don shut down Prophet TB Joshua page? Plenty pipo don react to di suspension of di channel. On Demand. About TBJoshua.

Tune in. Prayer Request. Become A Partner. Latest News. Lastest Testimonies Emmanuel TV, changes lives. Add Your Own Testimony Today! Emmanuel TV Devotionals. About Us Who We Are. This website uses cookies to improve your experience. Close Privacy Overview This website uses cookies to improve your experience while you navigate through the website.

We also use third-party cookies that help us analyze and understand how you use this website.



0コメント

  • 1000 / 1000